Set Awon Designer🫶 (@juzt_smart) 's Twitter Profile
Set Awon Designer🫶

@juzt_smart

A man of mystery and power,whose power is exceeded only by his mystery. i-Code, i-design. Ui/Ux & Front End. #devotedFather #girlDad #OwoBabaTiara #Chelsea

ID: 235479509

linkhttps://linktr.ee/juzt_smart calendar_today08-01-2011 08:29:59

19,19K Tweet

1,1K Takipçi

1,1K Takip Edilen

Set Awon Designer🫶 (@juzt_smart) 's Twitter Profile Photo

Otunti fe bere ori buruku to shey ku ni 2023, Consequences for their own choice abi kinla? You no support ur own choice? You no come out talk when they post OBI Cubana o, Iwo omo alamu to je leba ogiri yi.

Set Awon Designer🫶 (@juzt_smart) 's Twitter Profile Photo

Make i start to dey talk weytin dey xup for that obi group, You see that ADC wey OBI enter so Na there wahala go start Just wait till after Ramadan you go see agenda against Atiku so that Obi go be the flag bearer.

Set Awon Designer🫶 (@juzt_smart) 's Twitter Profile Photo

But na free money be ur prayer point, Y’all got mad just bcs UR not favored, If them ask you one thing MumZee✨🇳🇬 do you now U go turn deaf and dumb, Put hand on ur head nd shout olorun mi o gbogbo emi ilara omo eniyan ninu ayemi baba bami jo wole.

But na free money be ur prayer point,
Y’all got mad just bcs UR not favored,
If them ask you one thing <a href="/_DebbieOA/">MumZee✨🇳🇬</a> do you now 
U go turn deaf and dumb,
Put hand on ur head nd shout olorun mi o gbogbo emi ilara omo eniyan ninu ayemi baba bami jo wole.
Set Awon Designer🫶 (@juzt_smart) 's Twitter Profile Photo

I dey go First Bank make i go collect Ac and drink their cold water, Na me and their security go close today, No be me heat go kill as Adelabu don’t want to Laluyo.

Set Awon Designer🫶 (@juzt_smart) 's Twitter Profile Photo

I remember uncle tom wey dey teach taekwondo for my school then, He go train for oke odo high school dey do like this guy in the video, Na stainless cup dem use cut his ear baba run mount bike he no carry his bag.😂😂😂😂

Set Awon Designer🫶 (@juzt_smart) 's Twitter Profile Photo

Before God create Heaven and Earth, he first create an egg, that’s why they sing, “Kia to da aye ni EYIN tiwa, kia to da orun ni EYIN ti joba”

Set Awon Designer🫶 (@juzt_smart) 's Twitter Profile Photo

Jesu pe eh Ore mabo Asan loun Aye Oun gbo gbo adopin, If Jesus enter Lambo and better GLE you think say he go allow them kill am? If you want to answer Jesus dey go i dey come.