jedalo(@jedalo34479) 's Twitter Profileg
jedalo

@jedalo34479

A script writer and a inspiring actor 😍🌹

ID:1717662697599242240

calendar_today26-10-2023 22:01:27

342 Tweets

22 Followers

93 Following

Bob2funny 1 Comedies(@Bob2funny) 's Twitter Profile Photo

I'm about to credit now πŸ’Έ

Rt and comment what you need to get with 100k πŸ’°
I'll be crediting randomly from comments πŸ‘‡

account_circle
jedalo(@jedalo34479) 's Twitter Profile Photo

If you dey funaab if you no sabi cook never resume cause the restaurant wey you depends on never resume na me know wetin my eye don see

account_circle
jedalo(@jedalo34479) 's Twitter Profile Photo

Dem carry school reunion go lekki headboy no get money for transport..... You wey no dey wet dey complain about small gbola Ori e sare
You no fit settle for less but you dey jobless wahala πŸ˜‚

account_circle
jedalo(@jedalo34479) 's Twitter Profile Photo

If no be event planner wey carry my money go play sportybet wetin be wedding wey I no fit do this year anyway we move next year

account_circle
Official Blessing(@BlessingGives) 's Twitter Profile Photo

πŸ”Š: Mentioned you!!

First 1000 Persons Should Retweet, Like, Follow & Drop Acct Details!!! πŸ€‘πŸ’Έ

Davido SsznπŸ’°β€οΈ

πŸ”Š: Mentioned you!! First 1000 Persons Should Retweet, Like, Follow & Drop Acct Details!!! πŸ€‘πŸ’Έ Davido SsznπŸ’°β€οΈ
account_circle
jedalo(@jedalo34479) 's Twitter Profile Photo

There's nothing more painful than you receiving an insult in front of your girlfriend Nigerian parent with abusing na 5&6

account_circle