Big Lion ๐Ÿฆ (@xquire_147) 's Twitter Profile
Big Lion ๐Ÿฆ

@xquire_147

Davido

ID: 1974735793467121664

calendar_today05-10-2025 07:18:18

230 Tweet

355 Takipรงi

139 Takip Edilen

LION 30BG ๐Ÿฆ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช (@xquire147) 's Twitter Profile Photo

If person dey collect like naira 2m monthly as salary for this current Nigeria and he no dey do fraud, he no try? Lol ๐Ÿ˜‚ you funny bro, no be everybody dey thief ooo

LION 30BG ๐Ÿฆ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช (@xquire147) 's Twitter Profile Photo

Ika nation รŒKร€ NATION ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ dey UK he dey find me wey dey Nija, them go don use lie collect money from am say them go help am find me. Lmao ๐Ÿคฃ foolish somebody, those one go dey use him money take colos like this.

LION 30BG ๐Ÿฆ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช (@xquire147) 's Twitter Profile Photo

You no even get level I go dey fake chat because of your papa? Lmao ๐Ÿคฃ your mind go dey, so e dey pain una say I post DM? Naso e dey pain me if una dey post my Dm too say I dey threaten una

LION 30BG ๐Ÿฆ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช (@xquire147) 's Twitter Profile Photo

Ehn! I remember one thing again, dey jump small small as you dey always jump. My mind dey always cut anytime I see you jump, men no go fall. OG ๐Ÿ–ค