Pope (@pope179443) 's Twitter Profile
Pope

@pope179443

Favorite heart breaker 😒 Igbo Trader💹

ID: 1944649686293303296

calendar_today14-07-2025 06:46:39

75 Tweet

22 Takipçi

13 Takip Edilen

Pope (@pope179443) 's Twitter Profile Photo

I don rush plan life wey no dey certain 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭 2026 how far When W’s …..???😭😭😭😩😩

I don rush plan life wey no dey certain 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
2026 how far 
When W’s …..???😭😭😭😩😩
Pope (@pope179443) 's Twitter Profile Photo

See wetin dem just ask me🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 How i wan take explain say money dey am na me neva dey profitable 🤦🏽‍♂️😭😩😩

See wetin dem just ask me🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

How i wan take explain say money dey am na me neva dey profitable 🤦🏽‍♂️😭😩😩
Pope (@pope179443) 's Twitter Profile Photo

Eurusd if you want fall you fall if you want to fly you fly🤧🤧🤧 Shuwoooo na pair you be you no be God😏😏😒😒😒

Pope (@pope179443) 's Twitter Profile Photo

Only me wan still chop another 3L’s today😭😭😭 God when W’s EURUSD GBPUSD USDCHF GOD i put you in charge 🙇🏽‍♂️🙏🙏🙏🙏 I cover my entries with Isaiah 41:10 and Psalm 23:4 This wan don pass technical knowledge 😭😩😩😩😩😩😩😩