@pericoco_
💯⚽️ man utd ⚽️
ID: 1371721968391708678
calendar_today16-03-2021 07:16:40
142 Tweet
3,3K Takipçi
2,2K Takip Edilen
2 years ago
Thank You
5 months ago
If armpit spray no do put perfume for that armpit , No make me vomit my sari abeg
Eid Mubarak to my Muslim brothers and sisters
If Arsenal con carry this champe , how dem go feel , some of them go nearly die cause see as dem dey celebrate Madrid win like trophy.. ahh oga o
4 months ago
But calms, Judas get mind betray Jesus. Things dey sup oh.
Asssnal 😂
E no easy for Arsenal fans oo , dem go know the truth for mind but talk another thing out for mouth just to feel among 😂 😂 .. one person say e pay as dem compete reach champe semi pass make dem collect Europa and conference league lmao
Barca wan make match hard still give Madrid 2 goals down , this Madrid nah slave 😂
As I dey use painkiller,my Pain Dey kill the painkiller ..
3 months ago
Piece of brick before brick by brick
2 months ago
If money can buy your happiness , please buy . No trophy for suffer head 👂👂
This man utd system mad gan , clubs dey sign players wey dey score goals nah striker wey Everton release man utd wan sign 🙆🏿♂️
God’s support is paramount..
In this day and age , why would someone be obsessed with being greeted??
Advice Dey plenty for person wey dey get am right mouth wella …..
I wish there was a place or platform we as a fan can talk to the management of the club directly fr. Cause wtf are they doing
Man Utd na window shopper Na mouth them dey use buy all the players
a month ago
Slow progress is better than no Progress 👂
23 days ago
I don’t even like to make friends this days cause people sees every opportunity as opportunity to beg Please don’t spoil friendships 👂
19 days ago
Proudly Yoruba