
INJECTIVE NIGERIA 🇳🇬🥷
@injectivenaija
Join the growing @Injective community here for 9ja ! TG HANDLE: t.me/INJECTIVENIGER… No dulling!!🥷🇳🇬
ID: 1657280509356003329
https://linktr.ee/InjectiveNigeria 13-05-2023 07:04:14
2,2K Tweet
1,1K Followers
41 Following

Injective EVM testnet starter pack Get started with $0 -> Claim $INJ from faucet -> Earn yield on @yeifinance -> Swap on Borderless Swap -> Liquid Stake on @lairfinance -> Borrow $USDT on @timeswaplabs -> Stake on Accumulated Finance -> Bridge on @orbiterfinance -> Execute a trade on





Di U.S. Securities and Exchange Commission don yarn say Liquid Staking activities and tokens no be securities o!E no go tey, you go see Staked $INJ ETF wey Canary Capital dey plan, wey go give institutions and regular ppul chance to use TradFi rails enter Injective.Promise wey dem talk, dem don fulfill am.




Tanks to Orbiter Finance 🛸 bridging and swapping dey simple like ABC for the INEVM mainnet. The best tin be say e fast d!e and for INJ, the gas fees no dey tear shirt





