keonaa🫥
@heyitskeona
Weird.
follow for follow anyone?
ID: 1777109295324184576
07-04-2024 23:01:12
270 Tweet
81 Takipçi
109 Takip Edilen
Government wey no gree provide electricity for citizens,fuel na 1400,na everytime asuu dey strike because them no gree pay salaries,bad road,bad healthcare system.....yet dem wan collect 100k tax on top 70k minimum wage😒 Bola Ahmed Tinubu e no go better for u🙏🙏