Na Big wiz tweet osakpolo but you run go meet who you fit pressure. Them choke you for ibiza you quick forget say you be "Aye"
Promoting cultism in big 2025 is wild tbh. E get things wey person dey pass.The amount of tox!c bant wiz have received from this guy's fanbase and team
Burna Boy’s — “No Sign of Weakness” album lost 522K streams yesterday after 1.09M streams were deducted from its top three tracks due to bot activity.
The album effectively lost a total of 1.7M streams, as it was expected to gain over 1.1M yesterday.
What an artist
Na why i nor de follow this people talk
Na only say Davido get money pass me finish nothing else
Compare am with e mates not me
E pikin Pampers
You and your idolo de share brain
Talk about e music leave money aside
Na artist e be e nor be
Person fit get money nor get sense