perico (@pericoco_) 's Twitter Profile
perico

@pericoco_

💯⚽️ man utd ⚽️

ID: 1371721968391708678

calendar_today16-03-2021 07:16:40

142 Tweet

3,3K Followers

2,2K Following

perico (@pericoco_) 's Twitter Profile Photo

If Arsenal con carry this champe , how dem go feel , some of them go nearly die cause see as dem dey celebrate Madrid win like trophy.. ahh oga o

perico (@pericoco_) 's Twitter Profile Photo

E no easy for Arsenal fans oo , dem go know the truth for mind but talk another thing out for mouth just to feel among 😂 😂 .. one person say e pay as dem compete reach champe semi pass make dem collect Europa and conference league lmao

perico (@pericoco_) 's Twitter Profile Photo

This man utd system mad gan , clubs dey sign players wey dey score goals nah striker wey Everton release man utd wan sign 🙆🏿‍♂️

perico (@pericoco_) 's Twitter Profile Photo

I wish there was a place or platform we as a fan can talk to the management of the club directly fr. Cause wtf are they doing

perico (@pericoco_) 's Twitter Profile Photo

I don’t even like to make friends this days cause people sees every opportunity as opportunity to beg Please don’t spoil friendships 👂