Peller (@peller089) 's Twitter Profile
Peller

@peller089

am not a comedian ๐Ÿ‘Œ

ID: 1737663959736504320

linkhttps://www.instagram.com/peller089/profilecard/?igsh=MWV2b2t4aGl3eTQ3OA== calendar_today21-12-2023 02:39:15

74 Tweet

75,75K Followers

3 Following

Peller (@peller089) 's Twitter Profile Photo

Am going back to school oh Lord make my story no be like some people story wey graduate wey no come see better Job, make I come dey jobless to the extent I need to carry my phone to make mumu advise video for small pikin dey post ๐Ÿ˜•๐Ÿฅน๐Ÿ™๐Ÿฝ

Peller (@peller089) 's Twitter Profile Photo

You people should calm down with the fake news abeg. The purpose of the LIVE STREAM with the Baddest no be for gifting or game. It was all good vibes and music abeg. Na just 359k coin people send on the live and thatโ€™s less that 2m naira. So make una calm down. Love to OBO and

Peller (@peller089) 's Twitter Profile Photo

If u no say u don advice Jarvis before e no go ever better for u ooo ajeh๐Ÿ˜ก if anything happen to her in that hospital Wey she dey the cry Wey Una family go cry ehhn no be small oo๐Ÿ˜’

Peller (@peller089) 's Twitter Profile Photo

My 5 days Live streaming i will be using one of the biggest house in Lagos 700million apartment ๐Ÿคช i will be streaming on YouTube๐Ÿค a lot of celebrity will be coming as a guestsuch as musician, footballer, actors and comedians, happening soon stay active. ๐Ÿคช