Nengi Hart (@nengi100) 's Twitter Profile
Nengi Hart

@nengi100

I'm the November Man
I'm a lover of Justice and Traditions.
I'm MeπŸ’―πŸ˜‚

ID: 1914412642992558082

calendar_today21-04-2025 20:15:53

5 Tweet

1 Followers

56 Following

Nengi Hart (@nengi100) 's Twitter Profile Photo

No worriesπŸ‘πŸ§ Make una continue to dey whine unaself say una dey whine us.. Drop your account,drop your account.still get nothing.. Only God go see all of una.

Nengi Hart (@nengi100) 's Twitter Profile Photo

Anyways sha I know say people dey see my post and no comments..No shaking Sha.. But all this people wey dey tell us send ya Account,send ya Account,and yet nothing dey happen. Na only Ogun go see una..what kind of play is that?!. Cant tiu guys be real and sincere for 1nce?.