
Hon. Wakajugbe
@mrwakajugbe
๐๐๐ซ๐ซ๐ข ๐๐ฆ๐|๐ ๐๐๐ญ ๐๐ง: ๐๐๐,๐๐๐๐,๐๐๐,๐๐๐๐๐๐๐๐๐,๐๐๐๐๐๐๐๐๐| [email protected]|MORE Agenda|SA Housing DTGH
ID: 1741398200735395840
31-12-2023 09:57:56
5,5K Tweet
834 Followers
575 Following


Irebonye praise Hon. Wakajugbe ๐ซ๐ฎ Who are you laughing at for that one? If the current government remain in power Na only Morris go suffer am?? Face the error he made calling Governor Sheriff a failed Governor We all know it is not factual

Hon. Wakajugbe ๐ซ๐ฎ Na who nor know Asaba before go dey complain now. Just like you said, the whole of Delta North appreciates okowa for the Storm Drainage but we hope Sheriff does more to make it better. Also the whole of Bonsaac as a community no get one tarred road aside that main road.

This year I have given you FLAKO with my brother INDUSTRY MACHINE โ๏ธ & now OLIVER ๐ฅ 2 strong records. And the album is still coming!!!! What a time for Afro-Teme!!!

Hon. Wakajugbe ๐ซ๐ฎ The whole PTI road to Jakpa junction, Roundabout down 2 Deco Junction wonโt experience anything flood when the roads complete cuz Okowa don do better drainages there and also this ongoing for Airport road and co go still help. But Abeg make dem bring company line. I wan work o






Hon. Wakajugbe ๐ซ๐ฎ Jesurukevwe(Urukpe of Agbarho Kingdom)โ๏ธ urhobo/Abia princess Make dem go ask WSLG how dem do am. Uwvie and Udu people need to start holding their kings and leaders accountable. You see River Road for Ugboroke dem don award am pass 5x but na Sheriff come and start to do am so. Dem go award the leaders go chop the money.








Jesurukevwe(Urukpe of Agbarho Kingdom)โ๏ธ Hon. Wakajugbe ๐ซ๐ฎ Make the citizens call the HOR and LG chairman out. That one for Oghara bridge na Ben Igbakpa do am when he dey HOR.