N E Z E R (@djnezer1) 's Twitter Profile
N E Z E R

@djnezer1

Dj/Director 🎥 Available for Bookings

ID: 1501140404116279303

linkhttps://youtu.be/JYa_MOeWuII?si=dMUK77wxw4WPTA4W calendar_today08-03-2022 10:19:23

452 Tweet

29 Followers

32 Following

N E Z E R (@djnezer1) 's Twitter Profile Photo

You see those media houses 😅 turning down enoabasi💗 In few years dem go dey find that girl to work with them and them no go fit afford am fr.

N E Z E R (@djnezer1) 's Twitter Profile Photo

Those shows and Djs turning down Zaaniii Zaaniii Guy that girl is super Good. Na you dey sleep on her . promoters this is your blueprint to get those shows popping 🤟🏾

N E Z E R (@djnezer1) 's Twitter Profile Photo

My very able Deal breaker Queen!!! You can never get a Deal better that Dramaqueen would. This lady can make Elon Musk Sale X shares for A token and still be on maximum profit .

N E Z E R (@djnezer1) 's Twitter Profile Photo

Guy I dey watch all your music videos on YouTube, little details matters alot but who dey rate, go say director no try !!! Nigerians got The best Music video directors in the world . I’m glad I’m one of them but una never book me yet😅

N E Z E R (@djnezer1) 's Twitter Profile Photo

Omo the day i go dj for Place wer 100k people gather for party. Una go know say na God Connect me in everything possible I go do am.

N E Z E R (@djnezer1) 's Twitter Profile Photo

Who go help plug me for #BBNajia party make I Dj , (I want to play) I no mind you take 50/50 , Baba I no mind cause i know say we go make a lot more in the future.

N E Z E R (@djnezer1) 's Twitter Profile Photo

Omo e get as you go love person make you and the person see face to face make e bouncer Push you like say you be non living thing 😂😂 Davido na so your bouncer do me last year, But i love you kpai🤟🏾💯

N E Z E R (@djnezer1) 's Twitter Profile Photo

Yeah some days and Seasons might seems Difficult but Once you involve God, His always at your mercy. Trust And Have Faith even if it’s Very Little.

N E Z E R (@djnezer1) 's Twitter Profile Photo

Guy you don big pass to dey fake love, Stand for what you Want, Shu no let sapa Turn you to loyal Man when pride full ya body.

N E Z E R (@djnezer1) 's Twitter Profile Photo

i’m ready to Learn Music production Who is close to bariga make e dey teach me. plus na installment i go dey pay o. i go start before i pay cause producers don show me shege lately for same reason. Dm!!