@dannyice123
ID: 1586552962792525824
calendar_today30-10-2022 02:58:53
433 Tweet
250 Followers
259 Following
3 months ago
If the Plans doesn’t work change the plans and not the Dreams 📌
She saw my account balance and started giving me attitude. She no know say people Dey owe me 🙂↔️
Keep your head high and your middle finger higher. 🔥🖕
Sunday Blessings Y’all 🤲🎉
As I dey pretend like say everywhere good, make you sef dey do the same 😩
Wetin you dey go through no concern who wan bill you😂💔
You dey use Pidgin English pray for Visa verification? You never ready 😂
Land for sale 450k No documents but I swr na me get am 🥹🙂
E get as your data go take finish You go just open photos begin look your old pictures Mtn thúnder fire you pipo😭😭😭💔
"I woke up feeling like a princess" person wey wake up 5am dey fetch water 😂😂
You no de behind 🤦 Na your journey different 🙌
As I de find daily Bread , na so I de observe biscuit too 🤓 E get why 🤐
Convert your salary to Euro or pounds and you will realize that in Nigeria we are waiting for judgement day😂🥹😉
No wonder all of una de go gym, So war de come?
If you Dey follow my footsteps go back small,I don do small mistake🥲
MGL bro 🌹
Suicide is not the only option stay strong someone might need you for ritual😂😢
Look at you comforting someone with the words you wish to hear 🥲