Daniel (@danielbenson56) 's Twitter Profile
Daniel

@danielbenson56

ID: 1658908078769598464

calendar_today17-05-2023 18:51:32

237 Tweet

38 Followers

20 Following

Daniel (@danielbenson56) 's Twitter Profile Photo

GOD suppose purn@sh your papa. Your active followers go dey ask for small thing you no go reply nah person wey no dey engage tweet you dey give money😂 e no suppose better for your papa. Thank GOD say I no dey among your followers. And e fit be planned work sef. Audio 🤡🤡

Daniel (@danielbenson56) 's Twitter Profile Photo

Wetin dey do this woman sef. Nah everywhere you go dey carry these market go??? Where’s the shame?? Nah that werey spiritual wey OGUN go kill am I blame. Abeg I no wan dey see these your post under any body comment again. Now delete this shit

Daniel (@danielbenson56) 's Twitter Profile Photo

OGA will you shut up? Pls why can’t you guys mind your business? Is there any problem at home? Why this us@less response??? OGA bayo get sense oo. Ekiti go send 100k give person your papa go one send e go send 200k. Dey show say you get money. Belike you and spiritual dey m@d