wrapperboy πŸ† (@daniel21936490) 's Twitter Profile
wrapperboy πŸ†

@daniel21936490

A skit maker,
Content creator,
Producer,
Songwriter,
Dancer,
Fashion model.

ID: 1204289891544322048

linkhttps://www.instagram.com/wrapperboy_?igsh=MWQ3Nmc3dHdmc2Zraw== calendar_today10-12-2019 06:41:22

33 Tweet

257 Followers

674 Following

wrapperboy πŸ† (@daniel21936490) 's Twitter Profile Photo

Nigeria is so bad to the extent that pegeon refuse to fly. Dis wan that pegeon did not fly, dat means no hope for dis country ooo

wrapperboy πŸ† (@daniel21936490) 's Twitter Profile Photo

U followed ur sugar zaddy to Dubai for a two weeks vacation. Now dey have close all boarders becos of covid19, and ur degree exam is starting next week .... Agnes wetin u wan tell ur papa??

wrapperboy πŸ† (@daniel21936490) 's Twitter Profile Photo

The people wey go born for November go many ooo 🀣no wonder the month with the highest birth rate is November 🀣, valentine na bad thing ooo🀣

wrapperboy πŸ† (@daniel21936490) 's Twitter Profile Photo

Person go bleach, e come bring picture when e never bleach take do before and now. And Dem say Nigeria go better, afterall na Dem still talk change begins with me, see d changes na 🀣🀣🀣

Person go bleach, e come bring picture when e never bleach take do before and now. And Dem say Nigeria go better, afterall na Dem still talk change begins with me, see d changes na 🀣🀣🀣