CRSPHCDA Pidgin (@crsphcdap) 's Twitter Profile
CRSPHCDA Pidgin

@crsphcdap

Official Pidgin Page for the Cross River State Primary Healthcare Development Agency

ID: 1359652260859564033

calendar_today10-02-2021 23:55:57

165 Tweet

538 Followers

535 Following

CRSPHCDA Pidgin (@crsphcdap) 's Twitter Profile Photo

Becos of hw important our girls and women b,we Don join body with Ministry of Education to c say all d girls 4 we school weh Don reach 15years go come out come benefit from this free Tetanus vaccination execise For this country,Tetanus na it deh kill women nd pikin Dem well well

Becos of hw important our girls and women b,we Don join body with Ministry of Education to c say all d girls 4 we school weh Don reach 15years go come out come benefit from this free Tetanus vaccination execise
For this country,Tetanus na it deh kill women nd pikin Dem well well
CRSPHCDA Pidgin (@crsphcdap) 's Twitter Profile Photo

As a woman weh you be , watin you deh wait for? We Don start am o. We deh beg make you help us tell person weh Sabi person for Akampa to come out o

As a woman weh you be , watin you deh wait for?
We Don start am o.
We deh beg make you help us tell person weh Sabi person for Akampa to come out o
CRSPHCDA Pidgin (@crsphcdap) 's Twitter Profile Photo

Today our joy don full GP tank because we don successfully launch the Maternal and Neonatal Tetanus Campaign for Akamkpa LGA. Our thank you na for all d chiefs, school teachers and students with partners weh come out to Support us. Tell women day na Free for all we Health centres

Today our joy don full GP tank because we don successfully launch the Maternal and Neonatal Tetanus Campaign for Akamkpa LGA.
Our thank you na for all d chiefs, school teachers and students with partners weh come out to Support us.
Tell women day na Free for all we Health centres
CRSPHCDA Pidgin (@crsphcdap) 's Twitter Profile Photo

#MNTE #Akamkpa As vaccination deh go on for one area, sensitization deh follow go on for other areas. We deh cross water go Communities to see say our women hear the news about this #Tetanus Vaccination weh deh free for women between 15-49 years. Tetanus deh kill people like fowl

#MNTE
#Akamkpa
As vaccination deh go on for one area, sensitization deh follow go on for other areas.
We deh cross water go Communities to see say our women hear the news about this #Tetanus Vaccination weh deh free for women between 15-49 years.
Tetanus deh kill people like fowl
CRSPHCDA Pidgin (@crsphcdap) 's Twitter Profile Photo

You deh lay good foundation, we like as u deh work, e Don make some of us deh seat up so that we fit attain big position like u Na so some students weh Don deh admire Dr Janet Ekpenyong hard work tell her today as them come greet her and to see how them too fit volunteer help others

You deh lay good foundation, we like as u deh work, e Don make some of us deh seat up so that we fit attain big position like u
Na so some students weh Don deh admire Dr Janet Ekpenyong hard work tell her today as them come greet her and to see how them too fit volunteer help others
CRSPHCDA Pidgin (@crsphcdap) 's Twitter Profile Photo

Watin good for people weh deh valley good for those for mountain too. Na why we carry #Tetanus elimination Campaign enter some Communities for Inside #Akamkpa to encourage them make Dem come take their vaccines. The good thing be say all TBAs and chiefs don agree to work with us

Watin good for people weh deh valley good for those for mountain too.
Na why we carry #Tetanus elimination Campaign enter some Communities for Inside #Akamkpa to encourage them make Dem come take their vaccines.
The good thing be say all TBAs and chiefs don agree to work with us
CRSPHCDA Pidgin (@crsphcdap) 's Twitter Profile Photo

The Apostolic Church for #Essien Street don build, equip and hand over one health facility to state government to help people access quality and reliable healthcare. The church say Dem like watin govt deh do so them want follow put hand to ensure say people no go suffer again

The Apostolic Church for #Essien Street don build, equip and hand over one health facility to state government to help people access quality and reliable healthcare.
The church say Dem like watin govt deh do so them want follow put hand to ensure say people no go suffer again
The Eagles Voice (@eaglesvoiceblog) 's Twitter Profile Photo

DG CRSPHCDA Assures Citizens of Improved Healthcare Delivery As Enrollees of insurance Set to Enjoy Services theeaglesvoice.com/n/dg-crsphcda-…

CRSPHCDA Pidgin (@crsphcdap) 's Twitter Profile Photo

To ensure say everybody weh Don reach to collect Covid19 Vaccines for our state get, we Don push the date for when we suppose end am to Thursday 13th May 2021. If you want collect enter any of our health centres or call this number to Sabi the nearest centre 0704 556 3366

To ensure say everybody weh Don reach to collect Covid19 Vaccines for our state get, we Don push the date for when we suppose end am to Thursday 13th May 2021.
If you want collect enter any of our health centres or call this number to Sabi the nearest centre
0704 556 3366
CRSPHCDA Pidgin (@crsphcdap) 's Twitter Profile Photo

Our fine fine Youth corpers NYSC NDHQ don carry Dem selves enter primary health care centre for Effraya inside Etung LGA to go collect their odeshi dose of Covid19 Vaccine. Make we turn up well cos the first round deh end on the 13th of May 2021. Na free and e no get effect

Our fine fine Youth corpers NYSC NDHQ don carry Dem selves enter primary health care centre for Effraya inside Etung LGA to go collect their odeshi dose of Covid19 Vaccine.
Make we turn up well cos the first round deh end on the 13th of May 2021.
Na free and e no get effect
CRSPHCDA Pidgin (@crsphcdap) 's Twitter Profile Photo

Today for calabar, oga govo don bring new technology for we State. The new #Zipline technology be like plane, e fit carry medicine, vaccines, hospital materials weh deh around 2kg to any part of our state. This one go Improve service is and more people go enjoy health #AyadeCares

Today for calabar, oga govo don bring new technology for we State.
The new #Zipline technology be like plane, e fit carry medicine, vaccines, hospital materials weh deh around 2kg to any part of our state.
This one go Improve service is and more people go enjoy health
#AyadeCares
CRSPHCDA Pidgin (@crsphcdap) 's Twitter Profile Photo

Our elder State men including youth corpers weh Don see the importance of the vaccine deh rush come collect their own for our facilities across the state. From Etung to Bakassi, our team deh very committed say, nobody weh suppose take vaccine go miss am.

Our elder State men including youth corpers weh Don see the importance of the vaccine deh rush come collect their own for our facilities across the state.
From Etung to Bakassi, our team deh very committed say, nobody weh suppose take vaccine go miss am.
CRSPHCDA Pidgin (@crsphcdap) 's Twitter Profile Photo

Make fear no catch you, all of our services for health centres still deh go on even as we deh try ensure say we step up Covid19 Vaccination for both town and for villages. Remember to carry your children go our facility make them take their vaccines and make we check them

Make fear no catch you, all of our services for health centres still deh go on even as we deh try ensure say we step up Covid19 Vaccination for both town and for villages.
Remember to carry your children go our facility make them take their vaccines and make we check them
CRSPHCDA Pidgin (@crsphcdap) 's Twitter Profile Photo

Our future leaders weh deh participate for the mandatory NYSC NDHQ don que up for Calabar to collect them first jab of the AstraZeneca vaccines. Them deh very excited say them consider them to be among the first set to begin build them immunity against Covid19 NPHCDA

Our future leaders weh deh participate for the mandatory NYSC NDHQ don que up for Calabar to collect them first jab of the AstraZeneca vaccines.
Them deh very excited say them consider them to be among the first set to begin build them immunity against Covid19
NPHCDA
CRSPHCDA Pidgin (@crsphcdap) 's Twitter Profile Photo

Calabar is proud of ur hard work Congratulations queen Welcome to the Elite League of key influencers in the Nigerian health sector Dr Janet Ekpenyong Truely u are restructuring the State health sector with support from Sir Ben Ayade one of d vocal southern governors NPHCDA

CRSPHCDA Pidgin (@crsphcdap) 's Twitter Profile Photo

We Don enter another populated Hausa-Fulani Community for inside Cross River State to go vaccinate people weh deh stay there Because Covid19 no Sabi tribe, Religion or class,we want remind una say vaccines still remain nd e deh very safe even though na free NPHCDA WHO Nigeria

We Don enter another populated Hausa-Fulani Community for inside Cross River State to go vaccinate people weh deh stay there
Because Covid19 no Sabi tribe, Religion or class,we want remind una say vaccines still remain nd e deh very safe even though na free
NPHCDA WHO Nigeria
CRSPHCDA Pidgin (@crsphcdap) 's Twitter Profile Photo

We Don begin waka round to ensure say this vaccination weh we want give our kids from this Saturday go go well. WHO Nigeria UNICEF and NPHCDA Deh help us talk with chiefs, school owners, imams and pastors make Dem tell papa and mama to bring their children out for those days

We Don begin waka round to ensure say this vaccination weh we want give our kids from this Saturday go go well.
WHO Nigeria UNICEF and NPHCDA Deh help us talk with chiefs, school owners, imams and pastors make Dem tell papa and mama to bring their children out for those days