Daniel 𝕏 (@_danielnotregha) 's Twitter Profile
Daniel 𝕏

@_danielnotregha

God First | Engineering Student | Graphics Designer | Faith & Innovations | Music Fanatic | Tech Enthusiast | July 18🎈.

ID: 1364332635909144580

linkhttp://instagram.com/___danieladedeji calendar_today23-02-2021 21:54:00

538 Tweet

250 Followers

332 Following

Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

If you study human trends & nature, from the times of our ancestors till now, human being na same, history dey always repeat itself. As we understand dis one so, we need ask God from time to time wetin to do, how to do am & when to do am.

If you study human trends & nature, from the times of our ancestors till now, human being na same, history dey always repeat itself. 

As we understand dis one so, we need ask God from time to time wetin to do, how to do am & when to do am.
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

Person wey sabi life dey use eye and ear pass mouth. Before you talk 1, observe 10 because no be everything eye see, mouth suppose scatter. Wise person no dey talk pass wetin e understand. Na who observe well dey talk sense. Make you dey calm. Dey reason. Dey look. Dey learn.

Person wey sabi life dey use eye and ear pass mouth. Before you talk 1, observe 10 because no be everything eye see, mouth suppose scatter.

Wise person no dey talk pass wetin e understand. Na who observe well dey talk sense.
Make you dey calm. Dey reason. Dey look. Dey learn.
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

Person wey put in trust in God no fit know shame. Bcos in don promise say when we trust in him, peace of mind go surplus. So if you won enjoy peace, comot mind from trusting humans and put your trust in him. He no go fall your hand.

Person wey put in trust in God no fit know shame. Bcos in don promise say when we trust in him, peace of mind go surplus.

So if you won enjoy peace, comot mind from trusting humans and put your trust in him. He no go fall your hand.
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

If na break dance or na to gbese but today na very good to shake bodi onto God! To give thanks to the most high God for bringing you to last Sunday in March. Leave shalaye today, leave complain & just give your heart and your dance to God wey dey do you well!

If na break dance or na to gbese but today na very good to shake bodi onto God! To give thanks to the most high God for bringing you to last Sunday in March.

Leave shalaye today, leave complain & just give your heart and your dance to God wey dey do you well!
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

You no go cast, no worry! Jesus dey with you on dis one. Nothing go shame you ontop that situation instead na laugh you go laugh comot! The dragging wey you dey expect go turn to dancing because God go fight your battle for you! You no fit cast, God’s got you!

You no go cast, no worry! Jesus dey with you on dis one. Nothing go shame you ontop that situation instead na laugh you go laugh comot! The dragging wey you dey expect go turn to dancing because God go fight your battle for you!

You no fit cast, God’s got you!
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

No be say we no sabi say bad belle people dey plan bad things for us but we no send dem bcos we no say “Ko le werk” So I pray say all the places wey enemies set trap say make u fall, no go work. Amen 🙏 Happy Sunday

No be say we no sabi say bad belle people dey plan bad things for us but we no send dem bcos we no say “Ko le werk”

So I pray say all the places wey enemies set trap say make u fall, no go work. Amen 🙏

Happy Sunday
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

Whatever you are going through, don’t forget that God is dere with you. A child of God is never alone, he’s always with you to help you. What do you need help with? Ask the Lord.

Whatever you are going through, don’t forget that God is dere with you. A child of God is never alone, he’s always with you to help you. 

What do you need help with? Ask the Lord.
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

If you are working in line with God’s purpose, one thing wey sure be say he no go ever leave you to do it alone. He will always be with you every step of the way. Our God is dependable. He will help you and you will succeed. Amen 🙏

If you are working in line with God’s purpose, one thing wey sure be say he no go ever leave you to do it alone. He will always be with you every step of the way. 

Our God is dependable. He will help you and you will succeed. Amen 🙏
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

Special announcement wey una no pay for, i wanto let y’all know that I don love ooo 💃🏽 As you dey celebrate with me, may you find your love too 🥰

Special announcement wey una no pay for, i wanto let y’all know that I don love ooo 💃🏽

As you dey celebrate with me, may you find your love too 🥰
Freyy (@freyy_is) 's Twitter Profile Photo

a lady on tiktok said the biggest change in her prayer life was moving from desperation to authority. she said God isn’t asking us to beg, he’s asking us to believe.