Rapson (@__rapson) 's Twitter Profile
Rapson

@__rapson

Muslim๐Ÿ•Œenvironmentalists๐ŸŒŽ๐Ÿ—บ๏ธAUDITOR GENERAL NATIONAL ASSOCIATION OF LIFE ๐Ÿ€โ˜˜๏ธSCIENCE STUDENTS Hustler ๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ chicken ๐Ÿ“ life matter ๐Ÿ˜ƒ

ID: 1191425306487382016

calendar_today04-11-2019 18:41:53

8,8K Tweet

1,1K Followers

1,1K Following

Rapson (@__rapson) 's Twitter Profile Photo

Me I will never wish someone happy birthday in my story o status if u dey live for maiduguri Omo state wey everybody sabi everybody

Me I will never wish someone happy birthday in my story o status if u dey live for maiduguri 
Omo state wey everybody sabi everybody
Rapson (@__rapson) 's Twitter Profile Photo

Things that destroys Relationship 1.Pride 2.Lies 3.Maiduguri Boys 4.Boys From Maiduguri 5.Boys that live in Maiduguri 6.Borno State Males

Things that destroys Relationship
1.Pride
2.Lies
3.Maiduguri Boys
4.Boys From Maiduguri
5.Boys that live in Maiduguri
6.Borno State Males
Rapson (@__rapson) 's Twitter Profile Photo

Trade fair wey every state dey do am once or twice in a year e reach maiduguri dey now turn it to monthly festival ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Trade fair wey every state dey do am once or twice in a year e reach maiduguri dey now turn it to monthly festival ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ
Rapson (@__rapson) 's Twitter Profile Photo

UNIMAID delay fit humble anybody. One minute you be graduate, next minute you dey beg lecturer for โ€œresult update.โ€ UNIMAID max๐Ÿฅณ

UNIMAID delay fit humble anybody.
One minute you be graduate, next minute you dey beg lecturer for โ€œresult update.โ€ 
UNIMAID <a href="/50/">max</a>๐Ÿฅณ
Rapson (@__rapson) 's Twitter Profile Photo

โ€œFinal year students don dey write their last paper ๐Ÿ˜ญ๐ŸŽ‰โ€ Me wey graduate since last year but never see result: โ€œNa spiritual graduation I do?โ€ #UNIMAID@50 ๐Ÿ˜ฉ๐ŸŽ“

โ€œFinal year students don dey write their last paper ๐Ÿ˜ญ๐ŸŽ‰โ€
Me wey graduate since last year but never see result: โ€œNa spiritual graduation I do?โ€ 
#UNIMAID@50 ๐Ÿ˜ฉ๐ŸŽ“
Rapson (@__rapson) 's Twitter Profile Photo

To all final year students wey dey shout โ€˜we don graduate!โ€™ ๐ŸŽ‰ Calm down small o ๐Ÿ˜ญ Delay results dey front no go spend your last card finish. No more handouts money after this semester o ๐Ÿ’€๐Ÿ“šโ€

To all final year students wey dey shout โ€˜we don graduate!โ€™ ๐ŸŽ‰
Calm down small o ๐Ÿ˜ญ
Delay results dey front no go spend your last card finish.
No more handouts money after this semester o ๐Ÿ’€๐Ÿ“šโ€
Jfresh  (@jfreshc) 's Twitter Profile Photo

Let's share 5 million naira to Nigerians ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ’š ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ Drop AZA asap !! Victor Osimhen ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ #NGABEN

Let's share 5 million naira to Nigerians ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ’š ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ

Drop AZA asap !!  Victor Osimhen ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ #NGABEN