A thread of some animals who sacrifice a lot before having babies.
1. KIWI
Let's start off from Australia. While other birds lay many eggs, kiwi lays just one egg at a time. But the one egg is equivalent to 20% of her total body weight and almost half of her size. That's like
Opay no wan pay again if my money no add up before tomorrow morning una go see werey for una office for Ikeja Sabi una talk say una like whining how money go show for for history and won't add up OPay
Firstly
someone needs to tell Real Madrid players say na friendly match we no dey play UCL final ππabi na final ni
Secondly Chelsea 5&6 na rubbish that Badiashile na the most foolish defender ever and you leave ball make e score
Asake dey sold out shows way Big3 never sold out e no dey claim Big4 Person way win Grammy self no call herself Big 4 Don Jazzy no dey follow this Rema guy talk how you go wake dey call yourself Big 4 because of 1billion stream weytin person way collect Grammy talk Rema rest abeg