De Sids 🌹 (@de_sids) 's Twitter Profile
De Sids 🌹

@de_sids

I stand for truth, honesty, fairness,peace and Unity. Let's interact as a true born Africa Kings and Queens. Peace be unto us all 🙏 …..Man United ❤️Cr7❤️

ID: 1481556978598035456

calendar_today13-01-2022 09:21:38

4,4K Tweet

1,1K Takipçi

1,1K Takip Edilen

Mr Dee💡 (@mr_deesi) 's Twitter Profile Photo

Once you are Broke that’s when you will truly understand what distance Relationships truly means, you will become a Loner

Mr Dee💡 (@mr_deesi) 's Twitter Profile Photo

I never see Rich man pikin wey dem don do witchcraft or marine spirit deliverance for once 😏, na only poor men children dey possess WHY ??

De Sids 🌹 (@de_sids) 's Twitter Profile Photo

If say Dj Cuppy nah poor man pikin people for say nah Family from village dey worry her or na water pikin she be….na why she never marry

If say Dj Cuppy nah poor man pikin people for say nah Family from village dey worry her or na water pikin she be….na why she never marry
Mr Dee💡 (@mr_deesi) 's Twitter Profile Photo

Me and my Mutuals i dey wonder if we get beef 🤷‍♂️🤷‍♂️ 400 + Mutuals I make post only me Like am, Share am, repost am 5 hours later 10 views 🙆🏻‍♂️🙆🏻‍♂️🙆🏻‍♂️🤦🏼‍♂️🤦🏼‍♂️💔💔💔

Mr Dee💡 (@mr_deesi) 's Twitter Profile Photo

Have been on 400+ followers for years now. If you seeing this please 🙏 just follow me i will follow back 🙏 Help repost and like 🙏

Have been on 400+ followers for years now.

If you seeing this please 🙏 just follow me i will follow back 🙏

Help repost and like 🙏