adefortune 001 (@adefortune01) 's Twitter Profile
adefortune 001

@adefortune01

FASHION DESIGNER AFFED BOSS! gentle nd quality soul and a pride to the ones that know me! music nd football lover/real Madrid nd Ronaldo 4life !S.O.N.D๐Ÿ’›!islam!

ID: 1312727397750501377

calendar_today04-10-2020 12:13:25

1,1K Tweet

244 Followers

247 Following

Lion๐Ÿฆ (@xquire0147) 's Twitter Profile Photo

If them dey do their rubbish una no go advise them that time, rather una go dey retweet, dey quote dey laugh. Now e don happen, all of una turn online lawyer dey shout #freeayo. Una no quote #stopayo when Ayo dey move mad oo, hypocrisy at its peak. As you sabi tweet, try sabi

Lion๐Ÿฆ (@xquire0147) 's Twitter Profile Photo

Some of you wey still dey abuse Toyin for using police una suppose dey thank God say na police she use, some of you still dey this app wey be say na inside barracks una go spend just 48 hrs. Na that same police station wey una dey avoid una go come dey beg for. lmao ๐Ÿคฃ

Olaโšก (@lifeofolaa) 's Twitter Profile Photo

You people donโ€™t even know how much sparkle Davido has bring into our music industry since he came into the game, without him the Nigeria music industry wouldnโ€™t have had this much buzz. He singlehandedly marketed our new school sound, culture and entire style to the western

Teslim. (@vectorthaviper) 's Twitter Profile Photo

โ€œ Agba kii wa lโ€™oja ki orii omo tun tun o woโ€ฆ โ€œ Children with deformed heads all over the market place; they canโ€™t even think right

IFEANYI (@justecp) 's Twitter Profile Photo

Malaria holding AA folks during raining season after weโ€™ve bragged about our liberty to marry anybody. ๐Ÿ˜ฅ๐Ÿ˜“

Malaria holding AA folks during raining season after weโ€™ve bragged about our liberty to marry anybody. ๐Ÿ˜ฅ๐Ÿ˜“
wande (@blaccmajek) 's Twitter Profile Photo

You wan shade family wey don produce governors and billionaires ke ah ๐Ÿ˜‚. Dancing online na bad training, but trying to grope a woman that didnโ€™t want to be touched on stage is good training ๐Ÿฅถ