@davidgotpaid
ID: 1312357925067784192
calendar_today03-10-2020 11:51:35
25,25K Tweet
2,2K Followers
2,2K Following
12 days ago
for your own sanity, guide.
11 days ago
No give up bro, money go fit you aswear
I don’t know if I am the only one that loves listening to music while reading 🙂↕️
forgot to eat breakfast again😂 I’m so forgetful 😂
#1 🏎️🥶🔥
I no even know what to tweet, but bruh Burna boy too useless 😂😂💔
"u ghosted me" bro i am depressed
Forever be mine.
Na because say seyi don lean na why una think say e ugly 🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️ una no dey see him throw back when e never start this drugs or whatever
Too early for August dump?
As I no funds now I no be una blud again 😞💔
10 days ago
I want happiness
D way I dey enjoy the little wey I get, you go think say I be billionaire
For this life stranger go support you pass ur people.
He slapped me too ngl
We Dey hot !
Home sweet home …. 🏡 Thank you God for taking us and bring us back safely ❤️
9 days ago
Very soon all these late night no sleep go make sense 😆
It’s been God , friends and some China vendors 🤧
No lil baby is coming close.