@dave_nuga
ID: 1868480355679789056
calendar_today16-12-2024 02:17:01
157 Tweet
37 Followers
237 Following
4 months ago
Lee min-ho ??
3 months ago
00:00 God we pray against wasted efforts π€§π
If M stands for male and F stands for female..... Then why do we have father and motherπ€π€§
This cana Strong π€§π
ππ
I hear say everyone's Dad is the best, Abeg who con get all these Lecturers ππ
Egg roll nah 600naira keh? E fun mi ni puff puff jor πππ
Omoo these Slides dey barb me style wey no good oo ππ
Fear ππΌπ±π, After God fear Women, After women Fear π π;ππ¦ π¦πππ±π²π»ππ
Lol π
This girl legit reacted "π" to my picture Abi she think say nah joke or meme ππ
00:00 I am highly favored, you π«΅are highly favored
Money wey i make gradually, you dey say u need am urgently ππ
This country too funny man π. You go buy bread and Egg come dey caution yourself about your reckless spending πππ
Babe wey u dey keep like egg, another man dey fry am !!π€§π
LIDC observing after examination ends
Are you YouTube? Because I want you-tu-be mine ππ
What Can Can't , Can Can Do It
Lock in jor β‘π¨... Pray for Muzan ππ
When you buy groundnut and sugar without Checking if you have Garri ππ