@cozyslumm
Giran 🪖
ID: 1660190928122834947
calendar_today21-05-2023 07:49:06
1,1K Tweet
4,4K Followers
294 Following
2 months ago
Na always person wey no bomb Dey know who collect wire
Shout-out to them niggas wey run comot house go find better days.
Thank God for street OT, i suppose don turn dodoyo
Omo Lilé
a month ago
WiFi went off , I switched to cellular asap. I no dey joke with my Grind
Make I just dey bomb Dey see result , insha Allah
Moms in the hood do a lot for their age , just to put food on the table
Took my mom outta the hood , I’m grateful
Pope say make I no do transfer o
Bad bitches luv Omo opé , if you like no go bomb
W or L , no excuses keep bombing
switch dollar to naira then save in Chinese yuans.
Make Asake drop first before I drop anything ,
My nigga switched From an E400 to a 63s , I believed anything possible
Whole lotta talented youth in the hood with big dreams but life’s crazy
I love MOWALOLA
Swag
Manifestation and actions with consistent Backi na motion , before you know you don hot
I Dey bomb steady but no whine me I still dey go mushin buy fabric