Bobby YM (@bym_standard) 's Twitter Profile
Bobby YM

@bym_standard

MUSIC + TECH + CRYPTO❗️❗️❗️ ....#HIPHOP For bookings call +2349050729432.

ID: 4341115221

linkhttps://onerpm.link/749829784632 calendar_today01-12-2015 15:41:39

1,1K Tweet

290 Followers

565 Following

Bobby YM (@bym_standard) 's Twitter Profile Photo

Omo see this girl Shaa😹😹😹 , why we go Dey play truth or dare and you go Dey ask me say make I give you my bitcoin wallet recovery phase 😹😹 … abeg I no play again 😹😹 … Thief‼️

Bobby YM (@bym_standard) 's Twitter Profile Photo

Abeg , some of una … make una try grow finish first before una do that “ Esther was black and broke challenge “ 😹😹😹

Bobby YM (@bym_standard) 's Twitter Profile Photo

Whenever my TV remote fall for ground , as I Dey pick am up , I go first press like some random buttons make I Dey sure ..Biko am I the only one that does this ?😂😹.

Bobby YM (@bym_standard) 's Twitter Profile Photo

Abeg if I Dey play fc 24 , weda for ps4 or ps5 , abeg no off volume , I need to Dey hear my full commentary 🎮 … I fit Dey win you 2-1 as I Dey hear commentary , make you off am make I loose 4-2 .. abeg even that Bluetooth speaker off am .. after my game , connect back 😹

Bobby YM (@bym_standard) 's Twitter Profile Photo

I suppose host December hangout with my beloved customers this year 😏…cuz without them there’s no BYM_Xchange….So if you’ve ever traded your crypto with me , even if na $10 this is for you .. Biggest love📈🎈🫶

Your babe fit just wake up for morning make she bring unnecessary arguments wey go cause issues , no b for anything ooo but she get where she wan go for evening and she no go like make you disturb am with calls and msgs , so she prefer make una no Dey in good terms that day😹😹

Bobby YM (@bym_standard) 's Twitter Profile Photo

That your picture wey no fine , some people go repost am , you go think say dem Dey hype you 😹😹 dem just Dey find more people wey go follow dem laugh you for dm … no vex 🚶‍♂️

Bobby YM (@bym_standard) 's Twitter Profile Photo

Over 100 million naira paid out on the first day of October and more payments are still being sent out … What are you waiting for … trade with Me today🤑📈. #BYM_XCHANGE📈📈