BMANi (@bmanifx) 's Twitter Profile
BMANi

@bmanifx

KEEP IT AS SIMPLE AS POSSIBLE 📈📉

MSNR..SMC..CRT📊

ID: 1909660258152144897

calendar_today08-04-2025 17:31:19

114 Tweet

13 Followers

36 Following

BMANi (@bmanifx) 's Twitter Profile Photo

This misses entry dor dey vex me If na trade wey go hit SL, e go trigger, but once na trade wey oh go well, e go kor miss, wetin b all dis now What did I do wrong ? Osalobua 😭😭

This misses entry dor dey vex me

If na trade wey go hit SL, e go trigger, but once na trade wey oh go well, e go kor miss, wetin b all dis now

What did I do wrong ? Osalobua 😭😭
BMANi (@bmanifx) 's Twitter Profile Photo

Omo if me and PIP SLAYER👽⚠️🫨 later make am for this forex, we go log out comot for this app go collect opueh for vacation🥹🥹she go carry 4 men , me go carry 4 women

BMANi (@bmanifx) 's Twitter Profile Photo

I dor close the trade for 6RR if e reach ur turn nor close am😂😂 Happy new month , W's bluesss in the fvckin charttt. PIP SLAYER👽⚠️🫨 cannot relate 😎 #bmanifx

I dor close the trade for 6RR if e reach ur turn nor close am😂😂
Happy new month , W's bluesss in the fvckin charttt. <a href="/GEMI_GIRLY/">PIP SLAYER👽⚠️🫨</a> cannot relate 😎

#bmanifx
BMANi (@bmanifx) 's Twitter Profile Photo

Blood of entire jesusss God whennnn😭😭😭😭 Lex 🔌📈 congratulations oo, I've legit added u to my prayer point, na u I dey use do example give God😩😩😭🙏