@biggestgee93
LoveYourz
ID: 1880520811246940162
calendar_today18-01-2025 07:43:49
362 Tweet
18 Followers
309 Following
3 days ago
The way this country dey go even if you spend wisely, money go still finish. Chop life ooh your life no go chop you. 😏
Nawa for the kind stealing wey dey go out n for this country ooh, so because of jewelry dem wan comot my Lil Kesh neck? 😭😭😭
Guys please let us pray for lil kesh 💔😭
Una good night, make I collect opueh b4 I sleep abeg 😴🤣
2 days ago
FOLLOW FOR FOLLOW AND ENGAGEMENT MORNING (TBT EDITION) x.com/i/spaces/1lDGL…
As we step out today, may we secure our daily bread today with in Jesus name. Amen 🤲
Omo wetin this write up for the Ruth of all fufu shirt 🙄 Hope say no be wetin I dey think😭 That's means.. 🥴 😮💨
Una don sha know the color of him problem, please help a brother. 😭😂 Happy birthday bro, live long.
Church pulpit 1.3m keh? Na there God go send judge the world? 🙄
You go soon run 😂 No level.
Abeg when una wan tell this girl truth nau?🥹😭😂
Omo nothing anybody want tell me, ghana na the small version of 9ja jor 🥴
a day ago
Ruth don get belle for Seun keh?.
15 hours ago
Humble Smith laid his mum to rest yesterday🥀🪦
8 hours ago
Na enroll Emma for this school ooh, make ein and ein mate drag who stubborn pass for here!😔😭😂
2 hours ago
x.com/i/spaces/1MYGN…
an hour ago
Good morning guys, may this weekend end in joy and unexpected blessings for all of us in Jesus name. Amen. 🤲
41 minutes ago
😭😭😭 Wetin we do una for this life kwanu?