Pope (@pope179443) 's Twitter Profile
Pope

@pope179443

Favorite heart breaker ๐Ÿ˜’ Igbo Trader๐Ÿ’น

ID: 1944649686293303296

calendar_today14-07-2025 06:46:39

75 Tweet

22 Takipรงi

13 Takip Edilen

Pope (@pope179443) 's Twitter Profile Photo

God abeg make i no craze ooo Year just dey start๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ Even 1:3 no sure ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

God abeg make i no craze ooo
Year just dey start๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Even 1:3 no sure ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ
Pope (@pope179443) 's Twitter Profile Photo

I don rush plan life wey no dey certain ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ 2026 how far When Wโ€™s โ€ฆ..???๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ

I don rush plan life wey no dey certain ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ
2026 how far 
When Wโ€™s โ€ฆ..???๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ
Pope (@pope179443) 's Twitter Profile Photo

See wetin dem just ask me๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ How i wan take explain say money dey am na me neva dey profitable ๐Ÿคฆ๐Ÿฝโ€โ™‚๏ธ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ

See wetin dem just ask me๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

How i wan take explain say money dey am na me neva dey profitable ๐Ÿคฆ๐Ÿฝโ€โ™‚๏ธ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ
Pope (@pope179443) 's Twitter Profile Photo

Eurusd if you want fall you fall if you want to fly you fly๐Ÿคง๐Ÿคง๐Ÿคง Shuwoooo na pair you be you no be God๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜’๐Ÿ˜’๐Ÿ˜’

Pope (@pope179443) 's Twitter Profile Photo

So guys i will be giving out my former phone which is 13pro to any comment with zero likes You might be lucky ๐Ÿ€

So guys i will be giving out my former phone which is 13pro to any comment with zero likes 
You might be lucky ๐Ÿ€
Pope (@pope179443) 's Twitter Profile Photo

Only me wan still chop another 3Lโ€™s today๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ God when Wโ€™s EURUSD GBPUSD USDCHF GOD i put you in charge ๐Ÿ™‡๐Ÿฝโ€โ™‚๏ธ๐Ÿ™๐Ÿ™๐Ÿ™๐Ÿ™ I cover my entries with Isaiah 41:10 and Psalm 23:4 This wan don pass technical knowledge ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ