Frank Topzy (@frank_topzy) 's Twitter Profile
Frank Topzy

@frank_topzy

Frontend Developer ๐Ÿ–ฅ๏ธ

ID: 1482856331962892292

calendar_today16-01-2022 23:25:22

253 Tweet

14 Takipรงi

230 Takip Edilen

Frank Topzy (@frank_topzy) 's Twitter Profile Photo

Abi the world wan end today nhi All of una Dey post like say Una no wan follow us wake tomorrow ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’” And e go really good if you follow 2025 go o ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Frank Topzy (@frank_topzy) 's Twitter Profile Photo

โ€œMy last year as an undergraduateโ€ฆโ€ You wey get carryoverzzzz wey you Dey nurse ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”๐Ÿซต๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Frank Topzy (@frank_topzy) 's Twitter Profile Photo

If you like no post us among people wey you wan see for 2026๐Ÿ˜œ Irumรณlรฉ lawa, we go reach 3090 ๐Ÿ˜‡๐Ÿ˜‡

Frank Topzy (@frank_topzy) 's Twitter Profile Photo

Happy New Year to yโ€™all ๐ŸŽ‰๐ŸŽŠโœจโšก๏ธ๐Ÿš€ 2026 will favor us by Godโ€™s grace โœ๏ธ #HappyNewYear2026 #new #year #happy #january #sstvi #olamide #baddo #wizkid

Frank Topzy (@frank_topzy) 's Twitter Profile Photo

E be like say me sef go thief my guy laptop o ๐Ÿ™ #grok #rema reham abo elnaga #StarAcademy #NewYear2026 #olamide #baddo #elon #BiggBoss9Tamil