BMANi (@bmanifx) 's Twitter Profile
BMANi

@bmanifx

KEEP IT AS SIMPLE AS POSSIBLE ๐Ÿ“ˆ๐Ÿ“‰

MSNR..SMC..CRT๐Ÿ“Š

ID: 1909660258152144897

calendar_today08-04-2025 17:31:19

114 Tweet

13 Takipรงi

36 Takip Edilen

BMANi (@bmanifx) 's Twitter Profile Photo

I can explain guyss is not what you think ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Forex wan kill me ๐Ÿ˜‚ But I still dey with am sha

BMANi (@bmanifx) 's Twitter Profile Photo

This misses entry dor dey vex me If na trade wey go hit SL, e go trigger, but once na trade wey oh go well, e go kor miss, wetin b all dis now What did I do wrong ? Osalobua ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

This misses entry dor dey vex me

If na trade wey go hit SL, e go trigger, but once na trade wey oh go well, e go kor miss, wetin b all dis now

What did I do wrong ? Osalobua ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ
BMANi (@bmanifx) 's Twitter Profile Photo

Omo if me and PIP SLAYER๐Ÿ‘ฝโš ๏ธ๐Ÿซจ later make am for this forex, we go log out comot for this app go collect opueh for vacation๐Ÿฅน๐Ÿฅนshe go carry 4 men , me go carry 4 women

BMANi (@bmanifx) 's Twitter Profile Photo

I dor close the trade for 6RR if e reach ur turn nor close am๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Happy new month , W's bluesss in the fvckin charttt. PIP SLAYER๐Ÿ‘ฝโš ๏ธ๐Ÿซจ cannot relate ๐Ÿ˜Ž #bmanifx

I dor close the trade for 6RR if e reach ur turn nor close am๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Happy new month , W's bluesss in the fvckin charttt. <a href="/GEMI_GIRLY/">PIP SLAYER๐Ÿ‘ฝโš ๏ธ๐Ÿซจ</a> cannot relate ๐Ÿ˜Ž

#bmanifx
BMANi (@bmanifx) 's Twitter Profile Photo

Blood of entire jesusss God whennnn๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ Lex ๐Ÿ”Œ๐Ÿ“ˆ congratulations oo, I've legit added u to my prayer point, na u I dey use do example give God๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ™