@al_exander__
🇳🇬🇺🇸 ( Y🤞
ID: 1176010826534260736
calendar_today23-09-2019 05:50:29
12,12K Tweet
2,2K Takipçi
949 Takip Edilen
a month ago
in short, just guide
May your mum witness your sucess while she’s alive .
shallipopi don sabi accent … wow that’s commendable 😂
power outage no reach here 😂 light na water 😭
Even women no like their fellow women wey Fat bruh, na today truth just dey come out 😂
Nobody will ever sacrifice for you the way your mother does. May God bless every mother deeply.
Life don serious pass make i dey use 2 weeks toast you .
GKTUJX
If you see where your serious girlfriend dey deny you, you go find facebook buy asap .
you dey beg woman make she manage the money wey you suffer for smh .
Everyone be claiming freaky, it’s okay not to be freaky sis.
25 days ago
Make i no lie na vampz get that last paragraph 😂😭
If you know ikorodu vampz you’ll know she’s close to living inside gutter tho …. Na for twitter everybody package