Mills (@aghoghomill) 's Twitter Profile
Mills

@aghoghomill

Fashion world. Stoner🍃💨 4:20 friendly. always chilling. 😎

ID: 805583176370245633

calendar_today05-12-2016 01:22:51

7,7K Tweet

355 Takipçi

623 Takip Edilen

Mills (@aghoghomill) 's Twitter Profile Photo

Just say God should multiply it instead of you saying he should take it first. 😇 Abi u want make he belike Job for Bible GFB.

Mills (@aghoghomill) 's Twitter Profile Photo

No be say after 5yrs to 10yrs ona go come wan change history say no be Wizkid first performe Afrobeats with Orchestras oo

Mills (@aghoghomill) 's Twitter Profile Photo

Carterefe go feel say we don forget 1million when Dem give am for PRs for my guy songs since last year PR you no do, money u no refund. E feel say we go drag am online? Make we catch am for anywhere for this Lagos, e go know say Fuckup no Dey sour. Small pikin from ughelli. SMH

Mills (@aghoghomill) 's Twitter Profile Photo

Village ughelli boy dey use old Old Warri boys dey play. When e Dey primary school we don Dey comot from warri Dey go ughelli and Agbarho Dey go run things but e feel say e fast pass him shadow. But the day we go see am weather e Dey with Hilux of mopol e go send x3 of the bar.