Big Lion 🦁 (@xquire_147) 's Twitter Profile
Big Lion 🦁

@xquire_147

Davido

ID: 1974735793467121664

calendar_today05-10-2025 07:18:18

230 Tweet

355 TakipΓ§i

139 Takip Edilen

LION 30BG πŸ¦πŸ‡§πŸ‡ͺ (@xquire147) 's Twitter Profile Photo

If person dey collect like naira 2m monthly as salary for this current Nigeria and he no dey do fraud, he no try? Lol πŸ˜‚ you funny bro, no be everybody dey thief ooo

LION 30BG πŸ¦πŸ‡§πŸ‡ͺ (@xquire147) 's Twitter Profile Photo

Ika nation ÌKΓ€ NATION πŸ‡³πŸ‡¬ dey UK he dey find me wey dey Nija, them go don use lie collect money from am say them go help am find me. Lmao 🀣 foolish somebody, those one go dey use him money take colos like this.

LION 30BG πŸ¦πŸ‡§πŸ‡ͺ (@xquire147) 's Twitter Profile Photo

You no even get level I go dey fake chat because of your papa? Lmao 🀣 your mind go dey, so e dey pain una say I post DM? Naso e dey pain me if una dey post my Dm too say I dey threaten una

LION 30BG πŸ¦πŸ‡§πŸ‡ͺ (@xquire147) 's Twitter Profile Photo

Ehn! I remember one thing again, dey jump small small as you dey always jump. My mind dey always cut anytime I see you jump, men no go fall. OG πŸ–€