profile-img
WazobiaFMPH

@WazobiaFMPH

Chook Mouth! 084 460 941

calendar_today23-09-2013 10:35:15

46,2K Tweets

43,0K Followers

142 Following

WazobiaFMPH(@WazobiaFMPH) 's Twitter Profile Photo

with Efe Anita Kotor
E get one video of one small pikin, wey di mama drop with di grandmama, and dis pikin na boy wey dem plait e hair, but before im mama come carry di pikin again, di grandmama don cut di pikin hair to shine shine moro moro.

#FamilyMata with @afeeturi E get one video of one small pikin, wey di mama drop with di grandmama, and dis pikin na boy wey dem plait e hair, but before im mama come carry di pikin again, di grandmama don cut di pikin hair to shine shine moro moro.
account_circle
WazobiaFMPH(@WazobiaFMPH) 's Twitter Profile Photo

: Dis video don make plenti people dey yarn dia mind about wetin di Grandma do so. Some say, she no get right to cut di pikin hair without di parent pemission, odas say, e no mean anything, because after all, na di pikin grandma, plus say di pikin hair go grow back.

account_circle
WazobiaFMPH(@WazobiaFMPH) 's Twitter Profile Photo

: This one na, come make some pipo dey wonder say, wetin be some of di things wey extended family members, no get right to do to pikin wey dem leave for dia care, without di parents’ permission?

account_circle
WazobiaFMPH(@WazobiaFMPH) 's Twitter Profile Photo

: Anoda question na say, e get anything wey your parents or even brother/sister go do your pikin, wey go make you vex and keep your pikin from them?
Make we yarn! CHOOK MOUTH!!!!



account_circle