WazobiaFMAbuja
@WazobiaFMAbuja
#ChookMouth | Studio: 0700-995-0995 | Whatsapp: 0809-993-0172 | IG & Facebook @Wazobiafmabuja | š© [email protected]
ID:1896890516
http://wazobiafm.com 23-09-2013 10:25:54
152,1K Tweets
50,3K Followers
2,8K Following
WazobiaFMAbuja BiG' Mo #NilDesperandum The problem is to implement it , some many good an wonderful project has been abundant
WazobiaFMAbuja Good morning BiG' Mo #NilDesperandum the credit scheme go make sense, but trust our Naija pipo. Some people go abuse am. Dem fit use am take do owa mbe. Some na marry Dem go take am marry.
#AreaGist w/BiG' Mo #NilDesperandum : NNPCL talk say dem don settle the logistic problems wey lead to fuel queues wey we dey experience inside some parts of Naijaā¦
U get fuel for ur side?
#ChookMouth #UnaWakeUpShow #KpamkpamJimjimFriday
WhatsApp 0809-993-0172 & Call: 070-0995-0995
#ToriForTown w/BiG' Mo #NilDesperandum : Presido BAT don approve for d 1st phase of the Consumer Credit Scheme to helep wit the buying of house & moto by working class Nigeriansā¦
How u see am?
#ChookMouth #UnaWakeUpShow #KpamkpamJimjimFriday
WhatsApp 0809-993-0172 & Call: 070-0995-0995
#Np My Car Tony tetuila ft Pastor Goody Goody ontop #UnaWakeUpShow BiG' Mo #NilDesperandum #ChookMouth #OldSkoolThursday
#AreaGist w/BiG' Mo #NilDesperandum: FRSC Corps Marshal, Dauda Biu dey suggest make dem begin jail drivers wey dey cause road accidentsā¦
How u reason am?
#ChookMouth #UnaWakeUpShow #OldSkoolThursday
WhatsApp 0809-993-0172 & Call: 070-0995-0995