NewsNaijaPro(@Newsnaijapro) 's Twitter Profile Photo

Na lie, you no go enter the flight. Who wan die?

See ehn, if na PO dey run Naija any how so, by now the whole media for don dey on shut down.

People just dey ask make these people govern reasonable and dem dey steady show say dem no ready do am.

account_circle