profile-img
MUIP

@ManUtdInPidgin

Man United In Pidgin Football News. by the fans. πŸ“© [email protected], @muipfpl

calendar_today06-08-2015 22:43:56

150,2K Tweets

158,7K Followers

90 Following

MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

πŸš¨πŸ”΄ BREAKING:

Manchester United dey close to agree deal with three golf courses wey dey near Old Trafford to build new training ground.

Dem believe say the area wey dey available pass 200 acres wey dem fit build on, and the total cost fit pass Β£150m.

πŸš¨πŸ”΄ BREAKING: Manchester United dey close to agree deal with three golf courses wey dey near Old Trafford to build new training ground. Dem believe say the area wey dey available pass 200 acres wey dem fit build on, and the total cost fit pass Β£150m. #MUFC
account_circle