profile-img
MUIP

@ManUtdInPidgin

Man United In Pidgin Football News. by the fans. πŸ“© [email protected], @muipfpl

calendar_today06-08-2015 22:43:56

152,8K Tweets

164,0K Followers

86 Following

MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

πŸš¨πŸ”΄ Finally, Man Utd go get team of directors around our manager wey go help am achieve success on the field.

Dem dey assemble dream team for the biggest club for England. E go take some time before dem fit make change and make us contenders again. πŸ™πŸΎ

πŸš¨πŸ”΄ Finally, Man Utd go get team of directors around our manager wey go help am achieve success on the field. Dem dey assemble dream team for the biggest club for England. E go take some time before dem fit make change and make us contenders again. πŸ™πŸΎ #MUFC
account_circle