EJANLA (D Big fish)πŸ’―πŸ€šβ€οΈπŸ¦ˆ (@ejanla34915449) 's Twitter Profile
EJANLA (D Big fish)πŸ’―πŸ€šβ€οΈπŸ¦ˆ

@ejanla34915449

ID: 1588204763253989376

calendar_today03-11-2022 16:21:53

1,1K Tweet

3,3K Followers

107 Following

EJANLA (D Big fish)πŸ’―πŸ€šβ€οΈπŸ¦ˆ (@ejanla34915449) 's Twitter Profile Photo

Mak we do for some niggas today, so they can afford to buy condom tomorrow, make them nor add to Nigeria πŸ‡³πŸ‡¬ population 😁❀️🦈

EJANLA (D Big fish)πŸ’―πŸ€šβ€οΈπŸ¦ˆ (@ejanla34915449) 's Twitter Profile Photo

U nor just dey romantic @all be ur val with gorilla 🦍 wey dey tear my shirt πŸ‘šhmm funke ?? Wetin do 🌹?? πŸ˜‚ God abeg oh 😁❀️🦈

EJANLA (D Big fish)πŸ’―πŸ€šβ€οΈπŸ¦ˆ (@ejanla34915449) 's Twitter Profile Photo

Two girls wey I be like do my giveaway for just break πŸ’”my heart . They re always active here but not romantic πŸ₯° to be my val .. Another I will credit them but not today again 😞 The other one just drop account without any wish and I said be my Val 😌❀️🦈