DJ Cyrup (@djcyrup) 's Twitter Profile
DJ Cyrup

@djcyrup

ADHD🦎💣🐊 SLEEPING #DanielRegha CLOUT OUT NOW EVERYWHERE

ID: 1846474456752951296

linkhttps://fanlink.tv/Danielregha calendar_today16-10-2024 08:53:56

635 Tweet

45 Followers

150 Following

DJ Cyrup (@djcyrup) 's Twitter Profile Photo

Nobody go tell us the real Mother’s Day? Cos why all of us no sure and we dey celebrate am more than once a year since dem born us like say we no care about our Mama

DJ Cyrup (@djcyrup) 's Twitter Profile Photo

If person no dey get am clear for Abuja nah Properties and Car dem go start post for WhatsApp, Whatsapp Shop 😅💀

DJ Cyrup (@djcyrup) 's Twitter Profile Photo

Algorithm knows I must go down every rabbit hole that’s why it be giving my things with no context 🤦🏾‍♂️

DJ Cyrup (@djcyrup) 's Twitter Profile Photo

To the next person wey go tell me say, them no call me cos dem think say dem no fit afford me, naso e go be when you call me.