Southern Boy (@d_southernboy) 's Twitter Profile
Southern Boy

@d_southernboy

Industrial Designer ~Lover of Modern Day Art ~Crypto & Defi Aficionado ~Adherent of Blockchain Technology ~Co Founder @Naijapidgin_ 🦍

ID: 1015549684016930822

calendar_today07-07-2018 10:54:47

4,4K Tweet

3,3K Takipçi

727 Takip Edilen

Naija Pidgin (@naijapidgin_) 's Twitter Profile Photo

Good Morning Naija. Just 50 people wey go say am back to us. Some lucky people from those 50 persons go smile today. Take am play first. 🥂

Naija Pidgin (@naijapidgin_) 's Twitter Profile Photo

This Airtel ODU no too sharp for our Area. If you need am, comment your state make we see if we dey the same state. Na you go pay for waybill. RT to who need am.

Naija Pidgin (@naijapidgin_) 's Twitter Profile Photo

Congratulations na e wake us up this money. Good News too sweet. Your congratulations dey come. No give up. Good Morning to only the people wey RT this post. GM CT

Naija Pidgin (@naijapidgin_) 's Twitter Profile Photo

10k no too big, and e no too small. If you no fit reach out to anybody for your contact wey fit deliver 10k urgently for you anyday anytime. E show say you be bad person. you no dey give your friends and you no get good relationship with people. #Naija.