₿ITCOIN PIDGIN (@bitcoin_pidgin) 's Twitter Profile
₿ITCOIN PIDGIN

@bitcoin_pidgin

We dey use Pidgin teach #Bitcoin because say we gats dey use our language break down #Bitcoin so dat e go dey easy for everybody to grab.

ID: 1611392525759090692

linkhttps://geyser.fund/project/bitcoininpidginpodcast calendar_today06-01-2023 16:02:16

620 Tweet

301 Takipçi

265 Takip Edilen

₿ITCOIN PIDGIN (@bitcoin_pidgin) 's Twitter Profile Photo

Shey you know say Bitcoin no be just about the pump? As the price dey climb, more miners dey join the network because the reward sweet. As more miners dey work, the Hash Rate, wey be the total power wey dey protect the network dey skyrocket. Imagine house wey get gold

Shey you know say Bitcoin no be just about the pump? 

As the price dey climb, more miners dey join the network because the reward sweet.

As more miners dey work, the Hash Rate, wey be the total power wey dey protect the network dey skyrocket. 

Imagine house wey get gold
₿ITCOIN PIDGIN (@bitcoin_pidgin) 's Twitter Profile Photo

Stay woke! Or dem go use you cash out! Make we yarn you about wetin dem dey call exit liquidity for Bitcoin. Exit liquidity na when people wey buy early need buyers to sell give. If nobody dey buy, dem no fit cash out. So dem go create demand. Na like this e dey happen 👇 •

Stay woke! Or dem go use you cash out!

Make we yarn you about wetin dem dey call exit liquidity for Bitcoin.
Exit liquidity na when people wey buy early need buyers to sell give. If nobody dey buy, dem no fit cash out. So dem go create demand.

Na like this e dey happen 👇

•
Kester Ejikeme ₿⚡ (@kesterbils) 's Twitter Profile Photo

On Wednesday, Bitcoin Anambra hosted an in-depth online session with the CEO of Mavapay (Theophilus Isah), one of Nigeria’s top on-ramp/off-ramp platforms, and it turned out to be one of our most practical conversations yet. This wasn’t surface-level talk about “number go up.” It was

On Wednesday, <a href="/BitcoinAnambra/">Bitcoin Anambra</a> hosted an in-depth online session with the CEO of <a href="/mavapay/">Mavapay</a> (<a href="/Extheo/">Theophilus Isah</a>), one of Nigeria’s top on-ramp/off-ramp platforms, and it turned out to be one of our most practical conversations yet.

This wasn’t surface-level talk about “number go up.”

It was
Kester Ejikeme ₿⚡ (@kesterbils) 's Twitter Profile Photo

Many pipu don suffer this tin for we country and more of dem Dey come from their idolo wey Dey run their community members street for the matter🤣 No be everybody Dey do am but wetin I go tell you be say make you know who you Dey listen to when e come to money matter.

₿ITCOIN PIDGIN (@bitcoin_pidgin) 's Twitter Profile Photo

We Don Come Again! Dis time, our guest na Ayobami ⚡, we jama am for #ABC2025 and dem di insight wey hin share with us for dis interview no be small. Watch make you follow learn: 0:04 - Who I get for here? 0:35- Wetin be your experience for the African Bitcoin

Divine Izuehie (@divine_izuehie) 's Twitter Profile Photo

One thing be say as a Nigerian from the Hood, Pidgin go help you express your words deeply and more Realistically, Ayobami ⚡ The Power of Bitcoin dey real ₿ITCOIN PIDGIN

Kester Ejikeme ₿⚡ (@kesterbils) 's Twitter Profile Photo

Blockchain Without Borders Last Wednesday, I had the privilege of speaking at Delta State University (DelSU) during the Blockchain Without Borders Conference held at the FMS Hall. I was part of a panel session on “Practical Ways for Students to Create Wealth,” alongside

₿ITCOIN PIDGIN (@bitcoin_pidgin) 's Twitter Profile Photo

5 Common Bitcoin self-sabotage wey dey affect plenty people: 👉 You dey wait for “perfect time”: You say you go buy when e drop but at the end you no buy at all. 👉 You dey overtrade: Every small pump or dip, you dey rush buy and sell. Fees and emotions go finish your profit.

5 Common Bitcoin self-sabotage wey dey affect plenty people:

👉 You dey wait for “perfect time”:
You say you go buy when e drop but at the end you no buy at all.

 👉 You dey overtrade:
Every small pump or dip, you dey rush buy and sell. Fees and emotions go finish your profit.
Bitcoin Anambra (@bitcoinanambra) 's Twitter Profile Photo

Even before our just concluded event, the energy was already building. We had several registrations. The messages kept coming in. From the anticipation alone, we knew Valentine’s Day in Anambra would be different this year. On the day itself, the hall was packed out. We had

₿ITCOIN PIDGIN (@bitcoin_pidgin) 's Twitter Profile Photo

Tori time! You sabi the guy wey dem dey call paper-hand legend? Oya come make we knack you d gist. Billy Markus na one of those wey create Dogecoin. Few yearsc later, e sell all him coin and crypto holdings say the money reach to buy used Honda Civic. If e bin hold those coins,

Tori time! 
You sabi the guy wey dem dey call paper-hand legend? Oya come make we knack you d gist.
Billy Markus na one of those wey create Dogecoin. Few yearsc later, e sell all him coin and crypto holdings say the money reach to buy used Honda Civic.

If e bin hold those coins,
₿ITCOIN PIDGIN (@bitcoin_pidgin) 's Twitter Profile Photo

You sabi wetin dem dey call lindy effect? Lindy effect mean say: The longer something don survive, the longer e still fit survive. If e don last 10 years, e fit last another 10. If e don last 100 years, e fit last another 100. Now check Bitcoin: Since 2009: • Some Government

You sabi wetin dem dey call lindy effect?

Lindy effect mean say:
The longer something don survive, the longer e still fit survive.

If e don last 10 years, e fit last another 10.
If e don last 100 years, e fit last another 100.

Now check Bitcoin:

Since 2009:
• Some Government
₿ITCOIN PIDGIN (@bitcoin_pidgin) 's Twitter Profile Photo

You go sabi person wey get value with de way e dey hit you with insight back to back. Na our experience be this as we interview Femi Longe. Watch make you follow learn: 0:10 - abeg introduce yourself make we meet you 0:40 - wetin be one thing wey you don take out for the

₿ITCOIN PIDGIN (@bitcoin_pidgin) 's Twitter Profile Photo

We dey move steadily this March! ​ This March, make we "keep am simple." No follow hype, no follow noise, just follow the plan. Grow your knowledge, grow your portfolio, increase your Sats. ​Wetin be your Bitcoin goal for this month? Share with us for comment section #bitcoin

We dey move steadily this March!
​
This March, make we "keep am simple." No follow hype, no follow noise, just follow the plan. Grow your knowledge, grow your portfolio, increase your Sats.

​Wetin be your Bitcoin goal for this month? 

Share with us for comment section

#bitcoin