BBC Pidgin(@bbcnewspidgin) 's Twitter Profileg
BBC Pidgin

@bbcnewspidgin

Na our official handle for BBC News Pidgin Service. News, features videos and tori from West Africa and di World full here.

ID:826390466367221760

linkhttps://www.bbc.com/pidgin calendar_today31-01-2017 11:23:35

17,1K Tweets

23,5K Followers

40 Following

BBC Pidgin(@bbcnewspidgin) 's Twitter Profile Photo

On May 20, Nnamdi Kanu go know weda dem go transfer am go house arrest or e go remain wit DSS
Justice Binta Nyako para say di Ipob lawyer say dem neva ready for trial

bbc.in/43YOsCV

account_circle
BBC Pidgin(@bbcnewspidgin) 's Twitter Profile Photo

Court order Ganduje to shift as national chairman of APC, oda wahala on top ex-Kano govnor head
Dis development follow di plenty kasala wey wan tear di APC.
Di court order say from now on, Ganduje must stop to waka-carry im sef as national chairmo of APC

bbc.in/3Q4HRRs

account_circle
BBC Pidgin(@bbcnewspidgin) 's Twitter Profile Photo

More informate don come out unto di matter wey concern di death of Super TV oga Late Usifo Ataga
Di witness wey give testify bifor di court today tok say dem collect oda items like urine, blood, gastric content and bile for Chidinma Ojukwu trial

bbc.in/4aY7aN2

account_circle
BBC Pidgin(@bbcnewspidgin) 's Twitter Profile Photo

Why EFCC wan charge Cubana chief priest go court?
Dis no be di first time di socialite dey get mata wit EFCC
EFCC confam di arraignment to BBC News Pidgin

bbc.in/3Q5SO58

account_circle
BBC Pidgin(@bbcnewspidgin) 's Twitter Profile Photo

How Paris dey prepare for di Olympics and Paralympics?

Neither Russia nor Belarus dey allow to send dia teams, becos of Russia invasion for Ukraine.

One opinion poll suggest say 44% of Parisians think hosting di Olympics na 'bad tin'.

bbc.in/3Q2ghUQ

account_circle
BBC Pidgin(@bbcnewspidgin) 's Twitter Profile Photo

Dunamis Church bin release statement saying dem regret di yeye wey dem do Vera during di service yesterday.
“I wan inform di whole world say I just get warm meeting wit my spiritual father and mother Dr Paul Enenche and Dr Becky Enenche.” Vera write

bbc.in/4aVPHVK

account_circle
BBC Pidgin(@bbcnewspidgin) 's Twitter Profile Photo

'Dem neglect di boy till im die' – Coroner clear Dowen college, tok wetin cause di death of Sylvester Oromoni
Di Court tok say wetin kill Oromoni na death wey dey avoidable if to say di parents bin handle am well.

bbc.in/3JidnHW

account_circle
BBC Pidgin(@bbcnewspidgin) 's Twitter Profile Photo

Pastor Enenche no mean to yeye NOUN graduate Vera Anyim – Dunamis Church say dem regret di action
Dunamis Church say dem dey committed to Vera physical welfare as well as her “spiritual growth.”

bbc.in/4aXpUMz

account_circle
BBC Pidgin(@bbcnewspidgin) 's Twitter Profile Photo

Wetin dey cause kasala between Israel and Iran?

Di attack on Tehran na retaliation for one Israeli strike wey kill one Iranian military commander for Damascus early dis month.
Read more for here: bbc.com/pidgin/article…

Wetin dey cause kasala between Israel and Iran? Di attack on Tehran na retaliation for one Israeli strike wey kill one Iranian military commander for Damascus early dis month. Read more for here: bbc.com/pidgin/article…
account_circle