MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profileg
MUIP

@ManUtdInPidgin

Man United In Pidgin Football News. by the fans. πŸ“© [email protected], @muipfpl

ID:3406224885

calendar_today06-08-2015 22:43:56

153,0K Tweets

164,6K Followers

87 Following

MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

πŸš¨πŸ‡΅πŸ‡Ή Bruno Fernandes talk say e fit start dey think about leaving Manchester United after EURO 2024.

(Source: DAZN Portugal)

πŸš¨πŸ‡΅πŸ‡Ή Bruno Fernandes talk say e fit start dey think about leaving Manchester United after EURO 2024. (Source: DAZN Portugal)
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

Happy New Month guys ❀️

This May:
β€’ We go beat Arsenal at Old Trafford
β€’ We go beat Man City at Wembley

God go bless Man Utd fans. Una be the Best Football fans in this world. 🌎

Happy New Month guys ❀️ This May: β€’ We go beat Arsenal at Old Trafford β€’ We go beat Man City at Wembley God go bless Man Utd fans. Una be the Best Football fans in this world. 🌎
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

🚨 Ipswich don almost chop PL promotion!

Dem just need one point from their last match afta beating Coventry.

Well done, McKenna! 🫑

🚨 Ipswich don almost chop PL promotion! Dem just need one point from their last match afta beating Coventry. Well done, McKenna! 🫑
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

🚨 πŸ‡΅πŸ‡Ή Bruno Fernandes on hin future for Manchester United:

'I no dey think about other things for now. Obviously, e no dey depend only on me, abi? A player gats wan dey here, but at the same time, dem gats wan make e stay.' πŸ‘€

🚨 πŸ‡΅πŸ‡Ή Bruno Fernandes on hin future for Manchester United: 'I no dey think about other things for now. Obviously, e no dey depend only on me, abi? A player gats wan dey here, but at the same time, dem gats wan make e stay.' πŸ‘€
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

🚨 BREAKING!!

Manchester United don ready to listen to offers for di MAJORITY of their first team squad this summer apart from a clutch of rising stars, like Garnacho, Mainoo and HΓΈjlund! [James Ducker]

🚨 BREAKING!! Manchester United don ready to listen to offers for di MAJORITY of their first team squad this summer apart from a clutch of rising stars, like Garnacho, Mainoo and Højlund! #MUFC [@TelegraphDucker]
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

🚨 Manchester United dey ready to listen to offers for Antony, Harry Maguire, Aaron Wan-Bissaka, Victor Lindelâf and Christian Eriksen dis summer!

(Source: Paul Hirst)

🚨 Manchester United dey ready to listen to offers for Antony, Harry Maguire, Aaron Wan-Bissaka, Victor Lindelâf and Christian Eriksen dis summer! (Source: @hirstclass)
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

πŸš¨πŸ‡΅πŸ‡Ή E go need big money offer for United to reason sell Bruno Fernandes, Andre Onana or Diogo Dalot. [Simon Stone]

πŸš¨πŸ‡΅πŸ‡Ή E go need big money offer for United to reason sell Bruno Fernandes, Andre Onana or Diogo Dalot. [@sistoney67] #MUFC
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

🚨 If Mason Greenwood fit play for Juventus, then e go fit play for Manchester United.

My star boy go come home one day! ⚽️ πŸ’™ 🫡🏾

🚨 If Mason Greenwood fit play for Juventus, then e go fit play for Manchester United. My star boy go come home one day! ⚽️ πŸ’™ 🫡🏾
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

πŸš¨πŸš¨πŸŒ•| NEW:

Manchester United dey hope say dem fit collect money on Mason Greenwood dis summer but dem never rule out di possibility of him return to Old Trafford next season if dem no receive reasonable offer. [Times Sport]

πŸš¨πŸš¨πŸŒ•| NEW: Manchester United dey hope say dem fit collect money on Mason Greenwood dis summer but dem never rule out di possibility of him return to Old Trafford next season if dem no receive reasonable offer. [@TimesSport]
account_circle
MUIP(@ManUtdInPidgin) 's Twitter Profile Photo

πŸš¨πŸ”΄ The weekend no bad for our Loan Reds!

Mason Greenwood βš½βš½πŸ…°οΈ
Jadon Sancho ⚽
Facundo Pellistri ⚽

πŸš¨πŸ”΄ The weekend no bad for our Loan Reds! Mason Greenwood βš½βš½πŸ…°οΈ Jadon Sancho ⚽ Facundo Pellistri ⚽
account_circle