Old Warri no be guy name!!!๐Ÿ˜‰(@Made_in_waffi3) 's Twitter Profile Photo

You go pay just pay house rent, after the first month you don dey panic how you wan take pay the next one and e still remain eleven months oo.๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Financial insecurity na bast@rd and na wetin dey murd most Nigerians now be this.

It is not well again๐Ÿ˜ฃ

account_circle
Old Warri no be guy name!!!๐Ÿ˜‰(@Made_in_waffi3) 's Twitter Profile Photo

Na Ogbe Secondary School, Effurun, Uvwie and Western Boys High School, Ikpoba Hill, Benin city I go.

Shey na school wey boys dey pam instruments for inside plantain tree and roof of classroom you wan bully person.

Abegiiiiiiii make we leave matters arising for Rufai and Co๐Ÿ˜‚

account_circle
Old Warri no be guy name!!!๐Ÿ˜‰(@Made_in_waffi3) 's Twitter Profile Photo

WAEC Digital Certificate why can't I register on your site?

It's not accepting emails, I can't complete the registration.

Abi una just use this one embezzle money again?

account_circle
Old Warri no be guy name!!!๐Ÿ˜‰(@Made_in_waffi3) 's Twitter Profile Photo

2022/2023.
Lost my dad in May, my younger sibling followed in July, elder sibling joined them in April 2023.

Life tire me and how I'm still here today is a testament to the fact that God exist.๐Ÿ’ฏ

account_circle