lagos Father FC(@LagosFather) 's Twitter Profileg
lagos Father FC

@LagosFather

Kalakuta 🛰️ Originblu Entertainment 🥏 Love is sweet and hate is real 💯

ID:1305924799244505089

linkhttp://originbluent.com calendar_today15-09-2020 17:42:04

498 Tweets

7,3K Followers

2 Following

lagos Father FC(@LagosFather) 's Twitter Profile Photo

Wetin be ur favorite line for this Jam anybody we match mine I get
Gift for am !! Retweet no drop more than one comment make I fit see others comment too ❤️❤️❤️🚀

3gar.fanlink.tv/music

account_circle
lagos Father FC(@LagosFather) 's Twitter Profile Photo

My IG people say I don forget oo lol 😁 but today na una DAY… Recent post on IG and SHARE to your stories also tag me 🫶🏿❤️if you no Dey follow for IG no miss am na Lagosfather be the handle ❤️❤️❤️❤️❤️ take screenshot oo ✈️✈️

account_circle