General Snow(@GeneralSnow_) 's Twitter Profileg
General Snow

@GeneralSnow_

Filmmaker.
[email protected]

ID:1509262070583369736

calendar_today30-03-2022 20:11:49

9,7K Tweets

244,7K Followers

914 Following

General Snow(@GeneralSnow_) 's Twitter Profile Photo

God abeg who know Chude Nnamdi πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Dis guy dey run Igbo commentary for my ear here πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜†πŸ˜†
10

account_circle
General Snow(@GeneralSnow_) 's Twitter Profile Photo

I went to the market ni o,
na so more than 5 bois
Just gada me, start to dey hail me πŸ˜‚
Nothing dem no call me todayπŸ˜‚
One say β€œOmo Oba”
For my mind
oh yes! God na my papaπŸ˜‚

I no drop shishi!

account_circle
Harry 🎯🎯🎯(@chiditweets042) 's Twitter Profile Photo

Bullet wey una dodge be like say e don boomerang o 🀣🀣🀣

Iye, see bullet do 360 come still nack una in the name of tax.

STVPID BATeria

Bullet wey una dodge be like say e don boomerang o 🀣🀣🀣 Iye, see bullet do 360 come still nack una in the name of tax. STVPID BATeria
account_circle